Keep On Rocking - 2face Idibia, Natives, Lil Seal

Keep On Rocking - 2face Idibia, Natives, Lil Seal

Альбом
Face 2 Face
Год
2004
Язык
`Inglês`
Длительность
344970

Abaixo está a letra da música Keep On Rocking , artista - 2face Idibia, Natives, Lil Seal com tradução

Letra da música " Keep On Rocking "

Texto original com tradução

Keep On Rocking

2face Idibia, Natives, Lil Seal

Yes o!

Nothing dey happen!

Catch the vibe, get the feelin

Yes o!

Catch the vibe and get the feeling

Tell me your man that you are wheeling

What I have is what I am giving

I really don’t try to keep the love on line

Catch the vibe and get the feeling

Keep on rocking baby

Tell me your man that you are wheeling

Keep on rocking darling

What I have is what I am giving

Keep on rocking baby

I really don’t try to keep the love on line

As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend

Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready,

you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo

Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind

party, you no know when they go You no go know say some joint dey show

This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Okay, as we plan before

Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true

talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey

bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show

But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show

All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro

Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite

But you got, you got to do your God some glory

Try to come without a gun

Do you God some glory, try to come without a gun

Get yourself a partner, do just what you wanna

Do you God some glory, try to come without a gun

Catch the vibe and get the feeling

Tell me your man that you are wheeling

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos