I Don Blow - Timaya, Sayo Pisanta

I Don Blow - Timaya, Sayo Pisanta

Альбом
Timaya Vol.1
Год
2018
Язык
`Inglês`
Длительность
285040

Abaixo está a letra da música I Don Blow , artista - Timaya, Sayo Pisanta com tradução

Letra da música " I Don Blow "

Texto original com tradução

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta

I concur

Hey, Don Jazzy hey

Boy nor fine I concur

say I short I concur

me i’m rich I concur

everything I concur

I like woman I concur

I like to make una dance I concur

Nwanne shack alcohol oh ooh

say my life on the go

have you ever seen a guy like me before

after all these talking I still dey scatter the

Anywhere you go na so my music e go

hey

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke

kpekele chop and run and kpekele

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

ahan

orugo

ahan

see

me i nor say the people dem love me and I

oh

na baba god dey bless me and I know oh

dema love my style hey

I dey make dem happy

people dem love my style hey

Dem say i dey Make dem happy

The mama and the papa dem know me

children Just dey happy

My brother shack alcohol oh ooh

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke

kpekele chop and run and kpekele

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

Don Jazzy

Oya ask your man

I be the one

dem dey talk about

anything dem talk

e dey come to go

na baba god hey

o ne we gi hey

o ne we gi hey

omo oni hem newi weya biko wey gboya he

osukor hey

osukor sukor hey

osukor su wai gbi yai biko dabansin (oya pa

I concur

Don jazzy concur

timaya concur

oya why dem nor go run come hey

my head too big I concur

I get big nose I concur

I too dey floss I concur

as the big head burst dem concur

I dey kill with beat but I concur

know I’m lacking you for talk

I dey make dem liking the bobo

Everybody like the bobo

Hey baby hey baby

Oya make I touch your bottom

hey baby hey baby

oya make you lick your bobo

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke hey

kpekele chop and run and kpekele hey

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos