
Abaixo está a letra da música Suru , artista - Tekno com tradução
Texto original com tradução
Tekno
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Dead body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di
Kilode, kilode
Why you dey cry oh mama
You wan commit suicide
When you suppose dance makossa
Aye teme o
No kill yourself o, no kill yourself
You suppose Dance makossa
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di
Eh le le le le le
Mama ileke
Mama kolegbe
Money wey you no get, you no get
No vex oh you mustn’t be Balotelli or Caitlyn Jenner
You suppose dance makossa
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di o
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos