
Abaixo está a letra da música Win , artista - adekunle gold com tradução
Texto original com tradução
adekunle gold
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company
Big love to mama she raised a man (A Young King)
And Blessings to friends that hol me down (For loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene
Win-win
Win-win
Win-win
Win-win
Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I’m not tryna lose
Don’t wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
Big love to mama she raised a man (A young king)
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Win-win
Win-win
Win-win
Win-win
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you
adekunle gold • 2020
adekunle gold • 2018
adekunle gold, Lucky Daye • 2022
DJ Tunez, adekunle gold, WizKid • 2020
adekunle gold, Nailah Blackman • 2020
adekunle gold • 2022
adekunle gold, Patoranking • 2020
adekunle gold, Stefflon Don • 2022
adekunle gold • 2020
adekunle gold • 2020
adekunle gold • 2020
adekunle gold, Kizz Daniel • 2020
adekunle gold, Olayinka Ehi • 2020
MHD, adekunle gold • 2021
adekunle gold • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos