Anwuli -

Anwuli -

  • Ano de lançamento: 2006
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 4:58

Abaixo está a letra da música Anwuli , artista - com tradução

Letra da música " Anwuli "

Texto original com tradução

Anwuli

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before

we bin dey gbam gbam two plus two equal to four

hmm you need to see am to get the gist

dis babe correct no be small vital statistics

attacke defence set like no tomorrow

I look for her no know say I look for sorrow

her name na Anwuli

just like for the dis babe take me well well she take me porous

before now no babe don make me Halla

dis one man big wa

big big wa big big wa big big wahala

as I dey yarn wen we first see

you give me good good loving I give you security

Na so I tell am and she no disagree

she become my babe me sef come become her gee

together together naso we come dey Waka

till she Kaka for table the whole matter scatter enh

(una see dis kind tin Anwuli do?)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

ehn ehn we just dey

me and am kak

we both agree so we too we come dey rak

ehn dis babe na die she know Wetin dey

she understand my gist no need for me to translate

we just dey flow no yawa like Naija benue

for lokoja we just dey roll like railway

her heart and my heart together dey for court

na for there we go join up

no need to abort

like unwanted pregnancy

I been know dis girl Nancy

but now we don scatter

who dey my mind Anwuli

Naso we dey Naso we blend Naso we see

but like run away Anwuli run away

soldier go soldier come Barack remain

as onyibo talk if no pain then no gain

but my eyes open and tears come dey fall

Wen I check my money Anwuli don barb all

see me see wahala see me see palaver

I look left look right no way

na him I halla chei

(Anwuli don finish me)

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

panya love na him dis girl show die

I see ayanya as if na hammer bulldozer

na oba grandfather remain for me to see

(onyoshi) dis kind woman sef I never see (at all)

wherever you go

wherever you be

Anwuli Anwuli Anwuli

this jam is for thee wherever u be

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money go

Anwuli you chop my money

chop my chop my chop my money go

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos