Anybody - Burna Boy

Anybody - Burna Boy

Год
2019
Язык
`Inglês`
Длительность
188730

Abaixo está a letra da música Anybody , artista - Burna Boy com tradução

Letra da música " Anybody "

Texto original com tradução

Anybody

Burna Boy

Aww, awww

Gbese

Aww, awww

I don' charge my energy, I no get time for no enemy

Tori pe won le tomi

Nothing wey person never see

Omo nothing wey person never see

Forget, I say fashi

Money’s soon expected

Je kawon badi yen jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

You won chop bet you never work

Shey na because me sef I never talk

I look you dey laugh you gon', gon, gon gidi gon, gon gon

I sha know say the time go come

Omo I know say the time go come

When you no go fit lie no more

Omo omo, life na turn by turn

Whether you like or not

To ba ginger me, gbeskele go burst

Oya ki gbe, je kan gbo

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

Money’s soon expected

Je kawon badi yen jen be

I dey kaku dey gbese

Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir

Now na me dem dey answer yes sir

Respect is reciprocal

Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji

Anybody, wey no dey carry body

Nack am something, ah

Nack am something

To ba tan fele, fele

Nack am something

Gbese

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Eni to ba tan fele, fele

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos