10 Rap Commandments - E.L

10 Rap Commandments - E.L

  • Ano de lançamento: 2015
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 4:03

Abaixo está a letra da música 10 Rap Commandments , artista - E.L com tradução

Letra da música " 10 Rap Commandments "

Texto original com tradução

10 Rap Commandments

E.L

Aah aah ahh ahha aaah

Yeah i like this

Eeeeem

You know

My mic sounds nice

Lets go

Ole okay charley

Make them who get ears dem make dem hear

Make you chill up relax charley get yourself a

Beer

Make i talk am plain plain

You nor for read between the lines

You dey like me nor dey like me

Charley i go free my mind'

First of all no where cool for this industry we

Dey

Every body get him hussling one or the other

Way

Only hard work dey reward we all we dey

Celebrate

We all feel the weather and get wet up on a

Rainy day

And it’s a shame

Dem wey people think say every body cool

Plus every body do

This game is a very bloody pool'

Competition na your type for the kids to

Idolize

But all the experience a man with vision higher

Price

Every song i drop i pray to the lord let it be

Heard

This is not a diss record let me be perfectly

Clear

This pidgin sef i dey rap GMA go come i go

Dey last

Like if i fit talk for everybody go feel bad

Every day underground cats they come around

Studio begging

For answers to their questions

Or for showers and blessings

Here’s a lesson

When i was small was hip hop i was repping

But then i had to sell out

Before i started selling

Cos your talent nor be nothing

Talent nor be say you dey house dey hold your

Dick

Dey think say you suppose to hit

Spend your whole day with some bogus nigga

Drinking smoking splips

Make i give you a couple tips

Get a pen note this shit

First of all get a style wey nobody see before

Be original head to toe to the flow

Be the boss

Set your own trends do something make

Everybody come

Know say originality e nor be choice e be your

Job

Number 2

Have a crew wey dem go fit die for you

Somebody wey fit help you see what be lie

What be true

Know for long have your back forever and the

Vibe be cool

For be your loyal type of dude who go fit help

You plan your moves

Number 3 dont overspeed

You for plan every step

It’s okay to make mistakes but you for learn

From your regrets

E go hit for just a couple seasons if you move

Too fast but you for move steady with your

Team if you want to last

Number 4 dem say money be the root of all

Evil

But in the music biz money be the root for

More people

If you shine sef money go make you look and

Sound legit

That be the reason talent nor dey the

Competition

Number 5 stay humble nor the people you for

Rush

When the money dey appear you for know the

People you for sort

Make you pet and show love to everybody you

Go cross

Some go hate and some go love you my paddy

E nor be force

Number 6 understand you nor be normal you

Be brand

So mind the way you talk your slangs the way

You put your pix for instagram

The way you walk your swags your shoulder

Know dey place wey you for come

For the brand the man charley all dey influence

Your fans

Number 7 composition the word be

Competition

People act like they are friends but they’re

Currently on a mission

Make you nor slack never hold back you for

Nor where dema throats are

Kill or be killed make them know that they are

No match for your vocals

Number 8 you for know seasons come and

Seasons go

Your rap career never become it gets warm and

It gets cold

Sometimes you for just relax make somebody

Get the shine

Make dem miss your ass a little then you

Come back redefined

Number 9 okay fine we all we get one na mind

One reason why we’re stars is because we all

Wanna shine

So we grind for the money cars cribs and fancy

Rides

For the future will be blind save some money

On the side

Number 10 baba god wey ee give this to me so

Ee nor be lie when i say nobody’s better than

E. L

We can decree if you repping B. B. and C

Because your favourite rapper just a pair of

Silicon D

And as a list of principles wey them nor go

Teach you in school

If you pay attention and apply these rules

You’ll be cool

Big upto my fellow artist when you see me

Dont be shy

Make you holla you go see say E. L. I be

Coolest guy

Big up to radio TV internet and press support

Big up to the groupies who wan chop me and

My fans of all

Most of all big ups to the haters charley i dey

Pan

Keep on hating god dey watch you through a pair of fresh weban

Outras músicas do artista:

1

Baba Dey

E.L • 2021

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos