Confidence - EMA

Confidence - EMA

  • Ano de lançamento: 2020
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:07

Abaixo está a letra da música Confidence , artista - EMA com tradução

Letra da música " Confidence "

Texto original com tradução

Confidence

EMA

You come deliver sinner like me

And you call me «special pikin»

Lord e plenty wetin you hand do for me

You Dey give me confidence, gimmie confidence

I’m a proper result of your grace

Cause you use your love commot my mistakes

Lord e plenty wetin your hand do for me

You Dey give me confidence, gimmie confidence

So I give you my life, and everything I have is yours

You no go use me catch cruise

I give you my world, you are my all in all

You no go use me catch cruise

Cause you give perfect love yeah yeah

Perfect love

You give perfect love, yeah yeah

Perfect love

You give perfect love, yeah yeah

Perfect love

You give perfect love yeah yeah

Perfect love

I no believe say na me wey you use

When I reason, I still Dey confuse

Cause if na person, them no go love me

The way that you do

No go do the things that you do

You Dey give me confidence

Na me the evidence

Say na anybody you like you use

You be general;

you pick, you choose

You Dey give me confidence

Na me be the evidence oh oh

Say na anybody you like you use

You be general;

you pick, you choose

So I give you my life, and everything I have is yours

You no go use me catch cruise

I give you my world, you are my all in all

You no go use me catch cruise

Cause you give perfect love yeah yeah

Perfect love

You give perfect love, yeah yeah

Perfect love

You give perfect love, yeah yeah

Perfect love

You give perfect love yeah yeah

Perfect love

OUTRO

This your love, e no get sorrow

This your love, e no dey die

Cause I know you know tomorrow

Me I no go ever cry

Outras músicas do artista:

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos