How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Год
2014
Язык
`Inglês`
Длительность
259080

Abaixo está a letra da música How Far , artista - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda com tradução

Letra da música " How Far "

Texto original com tradução

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Someone told me long ago say life go better.

Still we dey under the weather

So someone tell me how far

This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.

How far.

I beg tell me how far.

wild life we here just be somehow

Why some people no fit get food when dey want

chow.

yet some people fill am jets for their compound.

Why that money no fit come around.

So when I need me sofa let me have some on

Ground.

Why children no fit go school Why are they on sound.

Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.

And this rate of poverty lochi hiatu.

(How far)

Them say oil dey wo kia lodjor.

Otali sey dem wise pass Solomon.

Them miss manage everything ok ed a wu mu.

Giant of Africa Oshewalugu.

Poor man they hustle he dey fine work

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos