Demo Crazy - Femi Kuti

Demo Crazy - Femi Kuti

Альбом
Day By Day
Год
2008
Язык
`Inglês`
Длительность
453960

Abaixo está a letra da música Demo Crazy , artista - Femi Kuti com tradução

Letra da música " Demo Crazy "

Texto original com tradução

Demo Crazy

Femi Kuti

Them get one Style wey them dey use, them go pick one African man of low

Mentality.

Them go give am million Naira bread to become of high position,

him go bribe some thousand naira bread to become one useless chief.

Like Rat they do them go do from Corner-Corner!

passee-passee!

under-under…

Then gradually, gradually, gradually, gradually them go be friend to Journalist,

friend to commissioner, friend to permanent secectary, friend to Minister,

friend to Head of State.

Then start-start them Corruption, start-start them Inflation, Start-Start them

Oppression, start-start them confusion,

start-start them oppression, start-start to steal Money like Obasanjo and

Abiola.

(Chorus) International Thief Thief!

I.T.T International Rogue!

International

Thief!

We go fight them WEll WELL!(I.T.T)

We go Obalende, we go Dodan Barracks, we reach dem Gate O. We put the Coffin

down, Obasanjo dey there with him big Stomach, Yar’Adua dey there with him Neck

like Ostrich.(Coffin for Head of State)

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos