Abaixo está a letra da música Osan , artista - Fiokee, Téni, Dj Coublon com tradução
Texto original com tradução
Fiokee, Téni, Dj Coublon
Omode yi o mo eko
O mo eyo
O mo eko
O mo eyo
Do something na sinikaka
Inna the my yako
Dance my makosa
Dadanani da do gbe gbe
Teni makanaki
Right now I wan dey with you
Kampe kampe baby I wan dey with you
Right now yeah I wan touch your body
Kampe kampe baby I wan dey with you
From the bed imma give it to you on the desk
From the deskkk we go to the couch ooo
From the couch we go to the room oooo
No forget
And I promise you nor go regret
Teni makanaki I’m the best
And I promiseeee youuu won’t regret oo
Elewele you know say you bad ooo
Hmm
And this your body e too bad oo
You nor go give me hypertension oo hypertension oo hypertension oo
Wa mu oSan
Inside my room baby
Wa my oSan
Follow the ladder baby
Wa mu oSan
Touch all my body oo baby
Wa mu oSan
You know I dey here baby oo
Right now I wan dey with you
Kampe kampe baby I wan dey with you
Right now yeah I wan touch your body
Kampe kampe baby I wan dey with you
Awon baba oo won man gbomo wole lati Tokyo
Elebolo show me your logo
Teniola moni pe ko so fo
Ehhh
Teni fiokee
Dj couublon je kan ma jojo
And you know say they must to go loco
On the beat they must to go Gaga ooo
Wa mu oSan
Inside my room baby
Wa my oSan
Follow the ladder baby
Wa mu oSan
Touch all my body oo baby
Wa mu oSan
You know I dey here baby oo
Omode yi o mo eko
O mo eyo
O mo eko
O mo eyo
Omode yi o mo eko
O mo eyo
O mo eko
O mo eyo
Inna the my yako
Dance my makosa
Inna the my yako
Dance my makosa
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos