Jaiye - Flavour

Jaiye - Flavour

  • Ano de lançamento: 2017
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:30

Abaixo está a letra da música Jaiye , artista - Flavour com tradução

Letra da música " Jaiye "

Texto original com tradução

Jaiye

Flavour

Keep whining on the dance floor, ya don know

Come on, okay, Come on, okay

Jaiye Jaiye Heh

Oyolima

My baby tomato o

I like the way you dey whine o baby

I like your sisqo dogado

I like the way you dey roll o baby

This your back make me dey hard o

Na which kind of loving be dat o baby o?

A dim sure I’m equal to the task o

A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Egwe ji ya dance oh

She dey make me wan kolo eh eh

African woman shake baka eh

Akiririkita boys dey want to throway e

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Na wetin dey your back o

Pancake or cucumber e baby o

Ngwanu relax your mind o

Mr. Flavour dey pon your case o baby

Del B kuba the beat iyo

A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

Dekale Dekale ma ma Jaiye

Akirikata bounce bounce to my jaiye

A baby shake shake to my jaiye

Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye

A baby whine e whine e whine to ma Jaiye

Akirikata dance dance to my jaiye

Eita ma Eita ma ma ma jaiye

Hehe

Outras músicas do artista:

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos