Cruise - FQ

Cruise - FQ

  • Ano de lançamento: 2021
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 2:39

Abaixo está a letra da música Cruise , artista - FQ com tradução

Letra da música " Cruise "

Texto original com tradução

Cruise

FQ

TBA

Kingzzy on the beat ye

Let’s get it done

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•Zombie no be mermaid

Mary k no be pancake

This life be like market

On how e dey go, you have to get senses

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruis

•I dey liv my life on a low key

No bragging, no long story

Man dey flex, man no kpoli

This life yeah nobody holy

•everybody wanna try2know me

Young boi on the run for the money

All day, man pikin down praying

And I need God’s grace & glory

•patua, black rhymes warrido

I get it done anytime am in the mood

B4 you try putting me in your shoes

Just know I gat brain, yes times two

FQ level na times two

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

Interlude:

•Everybody gonna feel alright nigga when i get it

When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me

If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying

Am not playing that’s why you see nigga kept praying

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

•Man dey on his own, dem tap me

I no do anything but dem hack me

Dey grab my throat make e choke me

Now manna still rise up nokachi

•men dem, where dem dey, make dem come through

If I talk say fem, dem go humble

Na so I go dey dem go fumble

Na boys dem be, FQ na their uncle

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos