Sweet Love - Frank Edwards

Sweet Love - Frank Edwards

Год
2016
Язык
`Inglês`
Длительность
265040

Abaixo está a letra da música Sweet Love , artista - Frank Edwards com tradução

Letra da música " Sweet Love "

Texto original com tradução

Sweet Love

Frank Edwards

Ije love o

This kinda love nawa o

Ehn ehn

Your love is sophisticated

Helelelele, Helelelele

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to

Your name

Ehn ehn

The way You dey love me be like touch and follow

You love me first na hin I de love You back o ehhe

Tilili welele, nah our love story o

The story be say, You die ontop my matter

Jesu mi o, You dey do am for me

You carry the sorrow away

You carry the trouble away

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to

Your name

Everybody make una come

Jehovah emewom mmah

This love wey I dey see

Calabar dey call am Ima

Ima, Ima bong

Ima Ima Ima eh

Eh Eh

Na because of me my Ima die for me eh

I dey gbadun wetin You dey do

You dey tinger linger me dey go

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to

Your name

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Iyekelekele olo

Iyololo

Iyekelekele olo

Iyololo

Ise sekem, Ise ise sekem ise

Ye ye, sugar mo

E ye ye, oyoyoyo

Ise sekem, ise ise sekem ise

Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos