Narcos - Laycon

Narcos - Laycon

  • Ano de lançamento: 2020
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:22

Abaixo está a letra da música Narcos , artista - Laycon com tradução

Letra da música " Narcos "

Texto original com tradução

Narcos

Laycon

Hey

It’s Conny sir

Yusuf re Baba o

If you no go love me lemme know

So fun mi, lemme know uh

Shey you see me on stage for the show oo

A shutdown is a shutdown

I perform finish, Uhn

Girls won fe telemi lole ooo

Omo pupa, Omo Dudu, gbogbo won

I perform finish

Boys dem Dey throw me twale

Chorus: YusufKanBai

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me

Busayo Oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

Rap 1: Laycon

See me I’m known as the Big bad Wolf

Every song dope, call me don Pablo

Si patron

In Havana the underground blows

Every one know say I always get flows

Over floating

See I no Dey really blow my trumpet

Na judgement day cruise, girls Dey blow my trumpet

I dey pepper with the goals call me hot shot

They connecting with the lines Shey na hotspot

I don’t connect with any kind, only airdrop

All I do is win see na only girls I don lost

But the way e be sha, your senorita

When she my moves, her body lose like my temper

Chorus: YusufKanBai

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me

Busayo Oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

Rap 2: Laycon

Every where Dey buzz when I step on stage

Price tag is heavy go and check the rate

They say I make it look Eazy E with every bar

But I swear every bar is a heavy bar

Make I let them ladies chop work

Time is money and I no Dey stop watch

Now they see the boy they wanna come forth

Leemao, now they wanna Narcos

YusufKanBai:

When you see me with the crew

You don’t know what to do

And you wan famz and e too sure for me

Baby you know what to do

When I pull up with the crew

And you wan chill and you too Dey forming

Say we Dope like Pablo

Pablooo pablo

Na why dem wan Narcos

Narcos narcos

Chorus: YusufKanBai

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me

Busayo Oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos