Love Like This - Lil Kesh, Fireboy Dml

Love Like This - Lil Kesh, Fireboy Dml

Год
2020
Язык
`Inglês`
Длительность
189280

Abaixo está a letra da música Love Like This , artista - Lil Kesh, Fireboy Dml com tradução

Letra da música " Love Like This "

Texto original com tradução

Love Like This

Lil Kesh, Fireboy Dml

Yeah yeah ah yo

Mhm oh oh oh yeah

You give me love I no deserve

Who am I wey you love like this

I have been around the world yeah

I never see love like this

Oh, I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

(Wey give me love like this)

Oya when you give me love like this (Like this)

E dey make me reason some kind things

E dey do me one kind thing

E dey make me want to slap police

Girl I’m on my knees

E yo oh

I be gangster

I no dey do am normally (Normally oh oh)

I apologise

'Cause so many times

I have done you wrong

But you stick around

You’re still in my life

I dey wonder why I dey wonder why

You’re my energy

You dey get me high

Even though you are not like we

Oh

Oh, I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

You are so divine

You dey give me time

Even when I lie

And I compromise

You dey give me life

Anytime I’m down

You dey give me vibe

You’re my energy

You dey get me high

Even though you are not like we

Oh (Oh)

You give me love I no deserve

Who am I wey you love like this

I have been around the world yeah

I never see love like this

Oh, I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

I never see anyone wey give me love like this

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos