Babylon - Nneka

Babylon - Nneka

Альбом
My Fairy Tales
Год
2015
Язык
`Inglês`
Длительность
273000

Abaixo está a letra da música Babylon , artista - Nneka com tradução

Letra da música " Babylon "

Texto original com tradução

Babylon

Nneka

As you dey so

U dey bow ur head

As u dey there so

U dey shed those tears

My broda make u stand up

This life u got nothing to loose

My sister make u wake up

Journey wen u don waka no be invane

Me I know say

You dey work well well

You don sweat well well;

suffer suffer well well

Waka waka well well

Why my people dey suffa for this naija

Why my people dey suffa for Africa

For the people of the ghettos

Na blood shed and sorrow dey rain

Dem don blind our eyes with dem wordly things

Say 'd battle never finish oh it just begins

Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am

U na no dey hear u fit kill d' messenger

But u no fit kill the message

Kill me messenger, u no fit kill the message

Why my people dey sufa for Africa

Why my people dey suffa for this naija, in babylon

Suffer suffa, oh naija

Suffer aahhhh?

Africa

In you babylon

On our way to zion

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos