2Baba Zone - Olamide

2Baba Zone - Olamide

Альбом
The Glory
Год
2016
Язык
`Inglês`
Длительность
144010

Abaixo está a letra da música 2Baba Zone , artista - Olamide com tradução

Letra da música " 2Baba Zone "

Texto original com tradução

2Baba Zone

Olamide

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oya;

oh my God;

they want to start again

They want to start dey yarn;

they want to start to complain

They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain

Those kind matter wey dey cause me pain

I maintain to sustain, when I no see the cake

Monkey dey work, Baboon dey chop

I dey hustle in vain

How man go carry plane dey go Costain?

Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

(Ehh; oh my; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh ehh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Why you make the kids cry?

Why' you killing one another?

Strong face for your brother, like Custom wey dey border

But, nothing mega, nothing pai

No dey bother;

cause' I know someday, we go need each other

But, till then, make you stay for your lane

If I say the water white;

no dey tell me you plain

Respect my point of view;

no look me like am insane

Insane;

ehh;

no look me like am insane

Cause' I dey tell you my pain

When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain

Poor man dey pack water inside him house with him plate

Him plate;

ehh;

enough propaganda;

tell them 'Da Pada!;

What is good for the geese, is good for the gander

And the youths are not confused

We just dey wait make them finish before we go loose am

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my; oh oh; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my; oh my goodness; eh eh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos