Over Easy -

Over Easy -

  • Ano de lançamento: 1997
  • Linguagem: turco
  • Duração: 3:18

Abaixo está a letra da música Over Easy , artista - com tradução

Letra da música " Over Easy "

Texto original com tradução

Over Easy

ahn ahn

(Alen 4x)

ahn ahn

Lets go

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

I get power eh

Me I no dey bother yeh

I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (lets go)

I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)

I no be footballer but I sabi do the Ronaldo

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni Oya shekina na na na na

Ehn ehn

(We don go with another (yes)

Wey go take una further (yes)

Na we be the brothers

Wey dey scatter all over the borders (alen) 2x

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

(Burukutu) Hey 2x

Burukutu

ahn ahn

P-Square

(Alen 4x)

ahn ahn

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos