
Abaixo está a letra da música Danger , artista - P.Square com tradução
Texto original com tradução
P.Square
See me, see wahala dey
Eh
Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh
If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we
Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no
Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
Repeat chorus
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh
We still dey hammer eh
See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger 8x
Eh eh
P.Square • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos