Lagbaja - Peruzzi

Lagbaja - Peruzzi

  • Ano de lançamento: 2021
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 2:24

Abaixo está a letra da música Lagbaja , artista - Peruzzi com tradução

Letra da música " Lagbaja "

Texto original com tradução

Lagbaja

Peruzzi

Call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi you go call fashola

As road block don block ashana o

Na the matter we dey solve

But e no gree solve

Ask her wetin dey sup

E no fit talk

Nwane m disabili

Disability o

Wey you they give me

Wey you they give me so

They make you feeling

Like say you they killy show

You want to finish, want to finish me o

(Ewo nu)

But e no fit work

See oil dey my head

The head too strong

We go gas call lagbaja

Say the matter don turn kasala

Abi make you call Fashola

As road block don block ashana

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin dey sup

E no fit talk

You can’t stop my shine

You can’t spoil my beat

You can’t catch my drip

No need to try

But try if you please

No get as e be aih

I, I never did it oh

No no no

I never did it o

Tell them make them call Lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi make them call Fashola

As road block don block ashana o

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin they sup

E no fit talk

(Outro)

Call lagbaja

Yeah

Hello

Hello

I know you can hear me

Swaps Swaps

Hello Hello

I know you can hear me

Talk now

Outras músicas do artista:

3

Commando

L.A.X, Peruzzi, TimiBoi • 2021

4

Run Am

GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi • 2018

8

Twisted

Dmw, Peruzzi, Davido • 2018

9

Fa Ma Me

Peruzzi, Darkovibes • 2020

11

I Called

Victoria Kimani, Peruzzi • 2021

12

MaFa MaFa

The Flowolf, Davido, Dremo • 2021

14

My Special Angel

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

15

Vamos Dançar o Twist

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

16

Look for a Star

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

17

Baby Face

Mario Gennari Filho, Peruzzi, Tony Campello • 2019

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos