
Abaixo está a letra da música Ayo , artista - Simi com tradução
Texto original com tradução
Simi
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt e, no mind em
If bad belle come make you bite them
My time don come eoooh
Ayo wa na le mi o
Ire oooo, ire
Ayomide oooo, ayomide
Everyday o showers of blessings reign on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o
A siriri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
Ani temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo tide o
Pounds ati dollars, temi ni o
Ayo at’allafia ko je temi ni o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If you believe o s’amin o
Ani ko s’amin o
Ire ooo, ire
Ayomide o, ayomide
Everyday o showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o
Atewo ko mi a ro
Olorire ooya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As you go money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o, sin mi dele o
Ola Bamindele
Pararara
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o
Ore ore ore o
Ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos