Abaixo está a letra da música Ekelebe , artista - Soti com tradução
Texto original com tradução
Soti
Charley wetin dey sup o
Fresh outta kitchen, e dey hot o
Shaking your body is a must o
If I say it’s a hit no be brainwash ooo
As e dey hot o, go tell your friends and your neighbors o
Say your girl soti is a boss o
And I like to party a lot o.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe kelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe.
Right now I dey ja Naira
I dey do the shoki and the al-qeada
If you you no Sabi dance you be
outsider but me I can’t shout like a town crier
Oshe baddest
Songwriter, making more hits than a sure sniper.
You dey form for the people that are much wiser.
So I carry them along like a bus driver.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe
Ah ah ah oh oh oh
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos