Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti

Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Inglês`
Длительность
323400

Abaixo está a letra da música Kalakuta Show , artista - The Motet, Fela Kuti com tradução

Letra da música " Kalakuta Show "

Texto original com tradução

Kalakuta Show

The Motet, Fela Kuti

Make we talk something

We never talk before and

We dey see am everyday

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)

Look de man he dey waka

Hungry dey run for him face

Him pepeye* cap for him head

Him khaki woolen shirt for him body

Him trouser dey fly above him knee

The people wey employ da man

Give him permit to carry the thing

Weh bad

Dem give him permit to carry baton

Dem give him permit to carry tear-gas

Dem give him permit to carry bullet

Him fit carry basket for protection too

Na so we dey see am every day

No so he dey happen every day

One day

One day

The whole thing change

One day

One day

The whole thing change

One day

One day- Kalakuta Show

One day

One day

Kalakuta Show

Kalakuta Show

Dem make sure dem

Use tear-gas, baton & bullet

Dem use them basket

For protection too

Dem do one thing

Dem never do before

Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass

Kalakuta show-o-o

Kalakuta show (una na na na na na na na na)

Kalakuta Show (2x)

Babu wire dem-o cut

Look fence dem break

Look gate dem fall

Everybody dey run

Look head dem break

Look blood him dey flow

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Na na na na na na na

Look loya** him dey come **(lawyer)

Him he loya him dey come

Look loya dem beat

Look loya him dey run

Look loya him dey run

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Organ solo

Sax solo

End with bass/percussion under solo sax

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos