Maria - Willi

Maria - Willi

  • Ano de lançamento: 2019
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:16

Abaixo está a letra da música Maria , artista - Willi com tradução

Letra da música " Maria "

Texto original com tradução

Maria

Willi

I ain’t gonna put that part in the song but no

Girl you dey make a man wan take you

Girl you dey make a man wan take you

Girl you dey make a man wan touch you u u u

Take you home tonight make you mine gyal

Lady make you follow me no time gyal

Watin dem dey talk e no concern we

My gyal you sexy you dey counter me eh

You dey show when me alone

Girl you be calling my phone

Girl I go show some love

Gyal be asking for more (for more)

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)

Take you downtown for the night

Give you everything that you want

Make you no dey shy away

Make I take you for the night

Make you gimme that your touch

Wey make a man wan reset o

Hook

Say my gyal for you (for you)

I go do things wey you no go ever imagine

For you (for you)

Ama take it slow but give you ma loving babe

For you

Ama take down every man wey try to follow you play

For you (for you)

Skkrr bang skkrr bang

Skkrr ban ban bang

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Say take it from me

I’ve never seen anybody be like you Odo o

Watin I don see

Say no man fit see and no man fit to touch o

Take you downtown for the night

Give you everything that you want

Make you no dey shy away

Make I take you for the night

Make you gimme that your touch

Wey make a man wan reset o

Hook

Take you home tonight make you mine gyal

Lady make you follow me no time gyal

Watin dem dey talk e no concern we

My gyal you sexy you dey counter me eh

You dey show when me alone

Girl you be calling my phone

Girl I go show some love

Gyal be asking for more

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Outras músicas do artista:

1

Condo

Willi • 2019

2

Gum Body

Willi • 2019

3

Angelina

Willi • 2019

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos