Alarm Clock - Burna Boy

Alarm Clock - Burna Boy

Альбом
Twice As Tall
Год
2020
Язык
`Inglês`
Длительность
132530

Abaixo está a letra da música Alarm Clock , artista - Burna Boy com tradução

Letra da música " Alarm Clock "

Texto original com tradução

Alarm Clock

Burna Boy

God made us

He made the magical beings

It’s important how you look at yourself

And you view yourself (Wake up)

How you look at your brother, how you look at your sister

We from the same tribe

It’s Black love

It’s that real love

Wake up

Ooh woah

Alarm clock, all stand up

Make una wake up

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning

Some people go wan dey talk

Instead of to thank the Lord

Some people no wake up

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning

Se dem send you ni

Se won ran e ni (E ni)

Se dem send you ni

No-no-no, no-no-no

No-no-no, no-no-no

Many things wey man go see

Wey dey make a man dey wonder

Abi se dem no believe me

Why dem wanna drag me under

I must be a special type of broda

Some type of Oga (Ayy)

You go come discover (Ayy)

That I’m really unstoppable

Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona

Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan

Oluwaburna lomo

Omo oni j’ogbon

Enemies por gan

Ke sa ma ro

Everybody di body, body

Set your alarm clock

Aye yo, you awake yet?

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos