Dangote - Burna Boy

Dangote - Burna Boy

Год
2019
Язык
`Inglês`
Длительность
225400

Abaixo está a letra da música Dangote , artista - Burna Boy com tradução

Letra da música " Dangote "

Texto original com tradução

Dangote

Burna Boy

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

No level

No level

It’s Kel P Vibes

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Oh no no o

Make una listen well well

When I dey strive and I dey hustle

Wetin I dey find?

Kaluba I dey find

When I dey move from place to place

Wetin I dey find?

Na the dollar I dey find

And I don do yes yes

Yes yes

And many people don tell me

No no

No no

Mo ni lati lowo o

Odi don don

Tori iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get cash I go jaiye lokpo

I go give you cash, I go be your sponsor

Moni iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get money, you go know

Still I go hustle 'til thine kingdom come

Because because

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Emi gan gan lo mo ton so

Abi you forget say I be the gan gan

Mo man gorigongon lori gongon

Mo man gorigongon lori gongon

Bere lowo Kel P

Tori owun gongon lori gongon

Bami lu gongon yen

Dangote dey find money ro ro

Find money ye ye

Find money ro ro

Who I be to come dey sleep oh no

Come dey sleep ye ye

Original

Alakija dey find money

Dangote dey find money o

Otedola dey find money

Why me no go find money o

Eh ehn find money

Adeleke dey find money o

Adenuga dey find money

Why me no go find money

Find money, find money

Why me no go find money.

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos