Hypocrite - Falz, Demmie Vee

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

  • Ano de lançamento: 2019
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:43

Abaixo está a letra da música Hypocrite , artista - Falz, Demmie Vee com tradução

Letra da música " Hypocrite "

Texto original com tradução

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Outras músicas do artista:

1

Mercy

Falz • 2021

3

Body Language

Falz, Ajebo hustlers • 2021

5

I Do It

Falz • 2017

6

Daz How Star Do

Skiibii, Falz, Téni • 2019

10

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda • 2014

14

Cool Parry

Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014

15

Marry Me

Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014

16

Senator

Falz • 2014

17

Jessica

Falz • 2014

19

Paddle

Falz, Kobi Jonz • 2017

20

Loving

Falz • 2019

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos