
Abaixo está a letra da música 2 Stoopid , artista - Timaya com tradução
Texto original com tradução
Timaya
You say wetin?
2stoopid
2stoopid (wanasudada), 2stoopid
We stoopid
Timaya 2stoopid
2stoopid
2stoopid
Who be that guy wey dey yarn anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
All my guys we are 2stoopid
You say wetin?
2stoopid
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) master 2stoopid
2stoopid (you can’t be my vogosa), 2stoopid
Leggo
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth, cap anyhow
Who be that guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth, everytime just dey cap anyhow
2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe
Masterkraft 2stoopid
All my guys, we are 2stoopid
Shina Peller, you 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid
You say wetin?
2stoopid (ahan)
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) 2stoopid
2stoopid!
(You can’t be my vogosa, eh)
2stoopid!
Leggo
It’s STG
(Ma-Ma-MasterKraft on the beat)
(Turn it up, turn it up, turn it up…)
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Músicas em diferentes idiomas
Traduções de alta qualidade para todos os idiomas
Encontre os textos que você precisa em segundos