Gra Gra - Timaya

Gra Gra - Timaya

  • Ano de lançamento: 2020
  • Linguagem: Inglês
  • Duração: 3:23

Abaixo está a letra da música Gra Gra , artista - Timaya com tradução

Letra da música " Gra Gra "

Texto original com tradução

Gra Gra

Timaya

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo

You no wan strive you want to flex oo

You must to serve before you be boss oo

You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me I’m chilling in my Chulo Chulo way

God know say I work hard to be where I dey

If you try to mess with me I look the other way

But if you fvck up you will never get away

(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

Everything is popping up for my side

That’s why the people eyes they chook for my side

I got shooters wey fit cause homicide

Me I dey sail everyday with all of my guys

I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full

Back inna the days dem call me a fool

See me today say my God I’m grateful

It’s Chulo Way

(Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

(Right now) I can’t do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo

You no wan strive you want to flex oo

The thing wey dey worry you dey for your body

Person wey dey fail na like to complain

You no wan work you say Chukwubiko

You go expect manna to fall from heaven oo

Person wey dey carry last you dey complain

The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh

Do gra gra do gra gra I no dey gberaga

That’s why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

Outras músicas do artista:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Novos textos e traduções no site:

Mais de 2 milhões de letras

Músicas em diferentes idiomas

Traduções

Traduções de alta qualidade para todos os idiomas

Busca rápida

Encontre os textos que você precisa em segundos